MUSIC : BELLA SHMURDA – MANY THINGS [M3 Download]

This new release titled “Many Things” serves as a follow up to last single, MY FRIEND. My Friend was earlier released to celebrate Bella’s Birthday. The Niphkeys-produced record is a monotone sound that came with a powerful message.

The street poet who always speak through his music returns with a yet another conscious message. On Many Things he talks about the things that are disturbing his brain and also how he won’t die but keep fighting.

Download and Enjoy below

Lyrics

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Leave a Reply