Master Kg unleash an electronic vibe featuring Joeboy titled “Laleyi”.
Openmic Productions record producer, Master KG has finally unleashed the long expected new smash called ‘Laleyi’ featuring Nigerian music sensation, Joeboy.
Download and enjoy below ….
You want me as bad as I want you don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody Wey no like am fit to move one side
Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
Joe joe joe boy Pon deck
Wanitwa mos
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice just like that