The Ybnl duo star Fireboy and Asake hooked for a jam tagged Bandana.
Fireboy DML teams up with Ololade Mi Asake to deliver a brand new song title, “Bandana“. This song is a mid-tempo record produced by P.Priime and serves as a follow up to Fireboy’s last single, PLAYBOY, which was produced by @bizzouch_.
Lowkey All of them don dey notice I’m not joking All my guys dem dem know me Since ‘06 I’ve been writing this story I no be OG But if you ask dem, dem know me
Verse 1: Fireboy DML] I no dey blow trees Orin lo n yi mi lori Music chose me Just know this and know peace I dey lowkey But I’m never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowly
[Chorus: Asake] Na the love wey I see Na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah And I thank the lord I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2 Pac Midnight walkers, karashika Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) Oh coming (L’Eko) Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) Wey go foreign (Dey go foreign) Oshe Mr. Money
Verse 2: Fireboy DML] I’m never weak I never cease Till eternity I’m on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (Awon da?) Dem go craze Dem go tire Dem go say Dem go say Dem no know wetin dey sup
[Pre Chorus: Fireboy DML] But lowkey All of them don dey notice I’m not joking All my guys dem dem know me Since ‘06 I’ve been writing this story I no be OG But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)
[Chorus: Asake] Na the love wey I see Na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah And I thank the lord I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2 Pac Midnight walkers, karashika Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) Oh coming (L’Eko) Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) Wey go foreign (Dey go foreign) Oshe Mr. Money Dem never see me coming See me coming Mo gbe wan ni is coming Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshe Mr. Money