Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I’m ahead of them, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh Cheers to my friends and cliques When I call, demma all pulling up quick Strapped up with the guns and the swords and things Bring hell to anybody wey try test me I’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsy I be old man, no go dey call me “Gen Z” Bredda see Steady giving them gap, mo ti lo far They can never near me As my lover, lover, just go My oyinbo wife, don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, they don’t know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don’t know Everyday we dey run am on code You suppose to know how the thing go Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I’m ahead of them, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni’lu mi, you go collect oh Omo, na different steez Singlet, belt, and ripped out jeans Man too wise, I no fit loose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni, ogbeni leave that thing When I say kukuruku cook that thing Who dey check? Who dey check am? Oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don’t if you get it on a top rating I fit rate with the best team, you wan race me We no dey do the same thing, hmm, hmm Canoe no be jet ski, omo you say wetin? No go reason me less, omo, you go chop crapping I do it diligently, won le mi Won le ba mi Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh
Nigerian Songwriter and Producer Larry Gaga unleashed a brand new jam titled ‘LETTER FROM OVERSEAS’ featuring Ghanian rave of the moment Black Sherif.
However, this is Larry Gaaga’s third installment for the year 2022 following his Afrobeat-infused tune tagged, Blessings, which features two incredible and wonderful Nigerian music entertainers; Jesse Jagz and Tega Starr.
If your idi e Dey wobble wobble o Girl I spray the money double double o O lo ma do mi If she see the envelope of money And she ain’t looking for no lover boy abroad She only need a visa to Canada Canada nada, Canada Canada yeah, Canada nada, Canada Canada nada, Canada nada Canada, Canada yeah, Canada nada, ah yeah La vida loca lawa Know you got niggas on your private number But they ain’t trying to fly you to Ottawa Shey na money money money Hm now all in my jeans I got your landlord bill in my jeans (uh nuh) Said she only nineteen And that she never ever been overseas (uh nuh) Said she be southern lady And she Dey feel my passenger seat uh nuh nuh E make her booty go zoom zoom zoom zoom When the moto go zoom zoom zoom zoom Asbonge Asphuze ke Uzgade ke Sebe fikile, sebefikile Asambe ngeJet Ulale ke If your idi e Dey wobble wobble o Girl I spray the money double double o O lo ma do mi If she see the envelope of money And she ain’t looking for no lover boy abroad She only need a visa to Canada Canada nada, Canada Canada yeah, Canada nada, Canada Canada nada, Canada nada Canada, Canada yeah, Canada nada, ah yeah I guess You don’t wanna take it slow Let’s see how fast you go Baby ngyakthanda I just wanna let you know I just wanna let you know Angzanga ngogdlala I guess I gotta let you go Big body Benz go make you loco na Ntombazane why ungenza so AYeah Asphuze ke Uzgade ke Sebe fikile, sebefikile bafikile Asambe ngeJet Ulale ke If your idi e Dey wobble wobble o Girl I spray the money double double o O lo ma do mi If she see the envelope of money And she ain’t looking for no lover boy abroad She only need a visa to Canada Canada nada, Canada Canada yeah, Canada nada, Canada Canada nada, Canada nada Canada, Canada yeah, Canada nada, ah yeah